Friendly Enemies... My enemy wey I think say nah my friend...contest by @ogoowinner

in #npc8 years ago (edited)

IMG_20180121_114051_155.jpg
Una boy wey remain him humble self is here again oo @ajibade. I give thanks to Aunty @ogoowinner wey gimme the opportunity to express myself in pigin for this her great contest. If I start to they talk about people wey dn act as if dem be my friends not knowing say dem be my real time enemy, time go pass because say dem dn too much. But I go talk about the one wey pain me pass.
IMG_20180119_183324_156.jpg
The one wey pain me pass nah when my wicked enemy who I took as my best friend snatched my girlfriend away from me. I be think say my girlfriend love me but me no sabi say my best enemy wey I take as my best friend dn dy chop my girlfriend for my back. Nah for one morning I catch dem them dy squeez thereself for 1 corner, nah hin I cn put my two hands for head say I dn suffer. Wetin me dy spend on top nah hin my friend con dy chop for my back 4 corner.

Since that time I dn know say friendly enemies plenty for this life pass good friends.

Sort:  

Congratulations! This post has been upvoted from the communal account, @minnowsupport, by AJIBADE from the Minnow Support Project. It's a witness project run by aggroed, ausbitbank, teamsteem, theprophet0, someguy123, neoxian, followbtcnews, and netuoso. The goal is to help Steemit grow by supporting Minnows. Please find us at the Peace, Abundance, and Liberty Network (PALnet) Discord Channel. It's a completely public and open space to all members of the Steemit community who voluntarily choose to be there.

If you would like to delegate to the Minnow Support Project you can do so by clicking on the following links: 50SP, 100SP, 250SP, 500SP, 1000SP, 5000SP.
Be sure to leave at least 50SP undelegated on your account.

Coin Marketplace

STEEM 0.05
TRX 0.29
JST 0.043
BTC 68522.40
ETH 1988.44
USDT 1.00
SBD 0.38