You are viewing a single comment's thread from:

RE: MONKEY BUSINESS

in #naijapidgin8 years ago (edited)

U talk well abeg.....
D latest one way I dey hear be say monkey carry money run.
This thing just tire me for dis our naija. E be like say den think we be mumu
My prayer na sa make God expose Dia yansh and make him disgrace dem

Coin Marketplace

STEEM 0.05
TRX 0.28
JST 0.046
BTC 64446.89
ETH 1857.51
USDT 1.00
SBD 0.42