You are viewing a single comment's thread from:

RE: SECOND CHANCE

in #naijapidgin8 years ago

Hw far all ma ppl for @naijapidgin I no go lie ooo but me no too believe in second chance bcos I believe sey everything wey Don happen na him lead me to where I am today although I no to like am but if sey I come get second chance change something my life come worse I no fit take dat risk na why I no believe in second chances

Sort:  

As u talk am so you know say everybody body get wetin em believe sha

i sabi na

Coin Marketplace

STEEM 0.06
TRX 0.31
JST 0.060
BTC 69825.62
ETH 2132.09
USDT 1.00
SBD 0.51