You are viewing a single comment's thread from:

RE: TRANSPORT MONEY PALAVA

in #naijapidgin8 years ago

My own na say. Na me dey first visit woman. E dey make d woman warm up to you, she no go reason you as stranger again, e dey even boost her warmness to you. If babe come, na to give her anything wey you get, e dey give man respect pass anything ooo.

Sort:  

Correct! Chop knuckle, my guy!

U be sabi girl too. How you dey?

Coin Marketplace

STEEM 0.06
TRX 0.31
JST 0.060
BTC 70875.18
ETH 2148.46
USDT 1.00
SBD 0.50