You are viewing a single comment's thread from:

RE: Police don see missing girl

Waw,I thank God say police no even rest, and so happy for those wey dem rescue especially the girl wey miss since she dey 2 years. Chai, na just big miracle and testimony for the parents. I pray make the girl even try remember im parents sef cuz e don tey wey she don dey miss

Coin Marketplace

STEEM 0.06
TRX 0.32
JST 0.080
BTC 70675.69
ETH 2184.46
USDT 1.00
SBD 0.49