You are viewing a single comment's thread from:

RE: @surpassinggoogle ask Who i be?? : No tallent, as everybody na winner.

in #pidgin-english8 years ago

how una dey @ionlyspeakpidgin

omo see how ur pidgin fluent pa, u even confirm am say naija no dey carry last anywhere we be, na confirm word be dat

sha dey steem on and dey ginger us, no be only salute i give u, i give u more sef.

na ur boi o @valchiz

Sort:  

I swear una dey give me joy, as i dey read una coment.

Coin Marketplace

STEEM 0.06
TRX 0.31
JST 0.060
BTC 66293.77
ETH 1996.61
USDT 1.00
SBD 0.50