Thiago Alcantara: on top De Gea mistakes in world cup

in #sport6 years ago

David de Gea? Ha!!! The Media and all this Yeye Bloggers gats cool down check am wella,Haba come on, because hin do Mumu Mistakes for World Cup na him we no go hear word again? See ehn, Everybody know am, even people wey dey criticize am sef know as E dey be. I no go lie to una the confidence wey we get for where David de Gea dey no be here o..Him be One kyn bloody Animal wey dey save pra-pra.. Una know how many times wey E collect keeper of the season for premier league?.. Make una no dey Yab am because me no like am at all,E dey vex me well-well.

#worldcup
#mufc

Coin Marketplace

STEEM 0.20
TRX 0.15
JST 0.030
BTC 65738.35
ETH 2677.27
USDT 1.00
SBD 2.91