#ulog 02 : Burning the midnight candle/oil (school + Steemit)

in #ulog6 years ago (edited)

Photo_1525664439615.png

Combining Steemit and school is one of the most difficult combination reaction because it can never be at equilibrium

First time i heard burning the midnight candle/oil I couldn't comprehend the meaning, not until I became fifteen years of age, preparing for my waec exams which was most difficult exam after jamb one would write at secondary school.

The first time wey I bin hear person talk burning the midnight oil/candle, me I bin no understand the language, to me na all this oyinbo people talk, na later as I nak 15 years I come understand because sey I bin dey prepare for waec exams, bro make I no lie you waec hard

Now am in my 100level and I have to burn the candle, I have to read all night, university is not like secondary school where all you need is taught, I have to make personal research and update the definition the lectures give me at the same time make it look like their definition is more efficient than mine.

I dey 100 level now for school Nd me gas dey burn that oil, I suppose dey burn am well, dey jack all night, if not me no go pass, my lectures them go just flag me down, they rub F for my body, I gas dey add pepper and salt to wetin them teach me but make my own no come sweet pass their own

Dear ulog/uloggers I write this post at 4:30am not because I don't like sleep, but because this is the only time I have to, the rest of my day would be fully occupied because of reading.

my oga's and madam wey dey ulog, I dey write at this time, no be because sey I no like sleep in fact I fit sleep from now till @surpassinggoolge post again but because sey if I no post am now I no go get chance post am again today, and if I no do am Biko where I wan get food chop next week

I woke up around 7: 55am I checked my ginabot notification at the discord app as I saw some notifications from @lordjames and one other person that made me smile, the kind of joy that flows when high ranking steemites COMMENT on your post. after which I slept back and woke up around 9:37 (I love sleep. if I don't sleep for my body who will?). went to fetch my bathing water met some GROWN-UP BOYS arguing at the tap, I moved over to the other tank fetched my water and was about leaving when they called me to settle them.

I bin wake up around 7 o'clock, as I wake up I just carry my phone sharpaly enter discord go dey check my ginabot notification na so I see sey some big people for Steemit don touch my post as I see say my post get 4$ I come dey happy I even dance shaku shaku for bed, after I come sleep back wake up around 9 go fetch water as I dey tap I see some science students dey argue na so me I just stay my lane fetch water dey comot before dem call me come settle matter.

After sorting the argument I went to bath, in the bathroom I was imagining my self performing on stage so I spent a long time at the bathroom, I came out dressed up and ate, then I went to class well (am still in class but have taken breaks to eat and laugh small) have been reading for almost 9 hours I just pray everything should enter my head because I have to write physics 113 on Tuesday.

as I settle fight finish I come go bath for bathroom me I bin dey imagine say I be Drake they perform Godsplan for stage and other stuffs so the thing the imagine wey I been dey imagine come make I tey for bathroom as I comot I go chop go class baba na class I dey since then o Sha I don take small small break go chop come back

well I know I suck at pidgin and even English but i said I should give it a try, please if you enjoyed this post make your own ulog post

JPEG_20180504_192056.jpg

Do you need a place to talk about U?

@surpassinggoogle has done it for you again.
Check here @ulog.

Ulog helps you to say something about you everyday, tell your story to the world.

Ulog, no more excuses of what to post on steemit.

Ulog provides you the opportunity to talk about U, what you do on daily basis, where you go and even what you feel. it Is now possible and really easy

Why dont you try to say something about your day and use the tag #ulog or #ulogs, lets be celebrities together

Do you want to be a ulogger?
Please, to know more about ulog check here-
@ulogs

thanks for your time

upvote comment resteem

Sort:  

This is nice @izzrael as student we need to read

Congratulations @izzrael! You have completed some achievement on Steemit and have been rewarded with new badge(s) :

Award for the number of comments received

Click on any badge to view your own Board of Honor on SteemitBoard.

To support your work, I also upvoted your post!
For more information about SteemitBoard, click here

If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Upvote this notification to help all Steemit users. Learn why here!

Coin Marketplace

STEEM 0.28
TRX 0.12
JST 0.032
BTC 67227.10
ETH 3137.71
USDT 1.00
SBD 3.76