The Human Touch

in #blog19 days ago

The Goaooool Spain fire Goal, Spain good abeg Sweet goal, goals in one match Over. Do u know Henry? Fermin Lopez Mateta don get injury o, Chelsea No wahala, no wahala. Newcastle dey punish Girona. Limmi, cow, getat. This female BB be like joke. Them just de jump with few goal throws. Dem don curse ja, olodo, lol.

freewrite.png

People dey this life ooo. God sabi do wonders through humans. We lost. Wetin we carry? Who be this mad man, Na from prison e join navy... hired killers. Stopeeet We get that type plenty, na war we de use dem for so that them go die. Life Evidence of skipping chats, normal.

On purpose. Tag please.. Been very busy recently... working on different Hackathons 🥲😄 Swears, which hackathons?? I don drop since yesterday: Colosseum, Solana Superte. No vex, Talent Olympic. See doings, Arsenal don buy defender na. See mumu, who he dey pass to? Omo, score e wan pass.

Very stupid decision, best chance so far. He dey forbid to score? Rashidi na mumu. Them no dey for preseason abi 💯 If na pk we suppose win but who knows? Who knows? Arsenal cup. Them no dey happy self as them no play. U wan begin console yourself? U no go chill ni.

How? If we win alhdulilah, if we no win shey make I die? I waj win normally na. Abi which place u carry me go like this? Okah, u don dey rush bring in Arsenal. Ohh sorry boss, make we watch pk. His first match na lol.

Ok, no worry.. Rashford still dey, birthday boy. Stick to your words. No dey change 🔥🔥🔥 See mumu, werey miss. Why u dey follow them back to back na?

This guy no sabi pk na! Goal! Best of it all, Man City don win Alhdulilah unto the next.

Onana na mumu sha! Oh! Rashford don comot Fulh next but seriously e no suppose be Sancho Jesu see Pep!