The City Win

in #blog6 days ago

Why the mumu comparison between Arteta and Emery? We go settle it next week. Chelsea to win, facts. City to win, correct guy. Goal! Doku na fool with his strong foot. See wetin he play. Abeg gimme streaming link, na scala I dey o.

freewrite.png

Doku is why it's easy for Cucu to mark. Yes na, Doku useless playing as a winger. Na only one way Doku fit go like this, very useless. Dem don change, and someone dey call world class. Doku don run, they don switch.

We go see more of Savio. If no be condition, Doku no play pass me. Yes, them don switch.

Chelsea fans say Jackson goal no be off cos of say keeper punch. Abeg, we need know where them learn football from. I mean Chelsea fans see na natural DNA.

Few wey sabi na God run for them. Uno headbutt the idiot? U wan make them start riot.

We are balling, let's go. I love Chelsea 100%. We don't care, we no serious? Dey play. I didn't tag you.. Face your club. Una go feel this season. Make I no talk much. May we not love nonsense, big prayer.

Them turn Palmer to Pelerin for this match. Kai na heartbreak. Aday tell u, e no even see ball. I con day miss Poch.

Lavia is the heart of this team and he should be playing minutes. Hahaha, I tell u say na war I carry come this season. U no sabi cook sha.

Chelsea concede, bro rushed to bring up hijacked deals of last year. This kind pain ehn.

But I like small yea, I notice Caicedo na the placenta. Drink cold sobo bro, I understand the tears.

And you are the pancreatic juice, one more.

For that midfield, who suppose dey push ball forward self?? No disturb ursef.

The keeper tried, see sweet odds outta trenches. Omoh Kova placed that ball well.

Like I said, I'm winning at least two trophies this season. This team will ball.

Nothing wey keeper go do there, e tried his possible best.

Yes, Petrovich might fit comot and the one Petro go chop, Sanchez too go save Enzo.

Okay haha no peace Chelsea Bolaji ni simple thing I don help u star since no worry baba the suffer just start