You are viewing a single comment's thread from:

RE: Amebo corner: it's gist time! it's amebo weekend!

in Steem4Nigeria11 months ago

Lol 😂😂😂! This little kitten needs to come to my house to join other ones I have at home. I will treat her sleepwalking.

By the way, what is happening to sbd? Lately, the amount you can exchange to steem is just about 5 or less. Is there any fork?

Sort:  
 11 months ago 

Hoping to hear from the crypto expert soon, i have no clue about SBD movement. I just wish it'll print back 100%. Because na from dier we go get food chop, when person chop, na dier amebo go sweet wella.

Abi i lie??

 11 months ago 

Ah swear broda 😂😂😂

 11 months ago 

Oh my poor kitten is scary, but my bulldog will guide it to join the ones in your house so that you can treat her fuck up for me. Hahaha😂🤣😹

By the way, what is happening to sbd? Lately, the amount you can exchange to steem is just about 5 or less. Is there any fork?

Oh Our sweet SBD! I hear sey e supposed be 1:1 wey mean sey 1SBD = 1Steem but him come go up leave the gogo, so as e bi now dem dey try to stabilize am. Anyways joy is coming 💃💃💃💃💃

 11 months ago 

Let that joy come oooo! Well, if the fork will shoot the price of steem up and more stable, it will be nice. Just that our expectations are cut short. Imagine exchanging 1 and for 15 or 24 steem? Well we just have to wait for the joy 💃💃💃💃. By the way, what joy exactly?

 11 months ago 

Just that our expectations are cut short

No go there o, I been want depressed 😫 when I saw this o

1000017766.jpg

But den i come think sey if this hard fork come mek our beloved steem reach §1, everywhere go stew now!

 11 months ago 

E for bloody Sha

 11 months ago 

E for bloody Sha

 11 months ago 

I pray so, that means say if 1 steem equals to 1 steem 1 sbd, then sbd go dey print back to back ohh, today I join Justin space for twitter I no hear anything Chinese through out, I comot body, e be like their plans go go well

 11 months ago 

e be like their plans go go well

Na wetin we dey pray for my brother

 11 months ago 

Asin ehhh e for make sense ohhh

 11 months ago 

Abro you no lie oo, na where person dey work him dey chop.
Lately I converted 1 sbd to 8 steem, something I was expecting like 14 to 15. No, no, no. Abeg, they should do something about it.