You are viewing a single comment's thread from:

RE: Amebo corner: it's gist time! it's amebo weekend!

in Steem4Nigerialast year

I pray so, that means say if 1 steem equals to 1 steem 1 sbd, then sbd go dey print back to back ohh, today I join Justin space for twitter I no hear anything Chinese through out, I comot body, e be like their plans go go well

Sort:  
 last year 

e be like their plans go go well

Na wetin we dey pray for my brother

 last year 

Asin ehhh e for make sense ohhh

Coin Marketplace

STEEM 0.06
TRX 0.28
JST 0.048
BTC 66319.01
ETH 1943.76
USDT 1.00
SBD 0.45