You are viewing a single comment's thread from:
RE: Helping my 4 kids choose different careers to pursue
Ohhhh my gosh 🙆
Na like this e wan be?? @emmanu you dey sure say you go fit finish wetin u wan start so??!
Ohhhh my gosh 🙆
Na like this e wan be?? @emmanu you dey sure say you go fit finish wetin u wan start so??!
Na like this e wan be oo and anything wey I start I go finish am ooo. You can't do anything about it
Is okay, I don't have strength to talk
But make sure you finish am oooo, no uncompleted project ooooo