You are viewing a single comment's thread from:

RE: Our topic today na how una take see the plenty plenty killings wey dey happen for our country?

in #naija8 years ago

you talk well my broda
na unity we need
if we fit come together naija go better
make we see how e dey go
i believe 0ne naija na the best thing when this country need now
na my own i talk so o

Coin Marketplace

STEEM 0.06
TRX 0.32
JST 0.061
BTC 66572.52
ETH 2027.77
USDT 1.00
SBD 0.50