You are viewing a single comment's thread from:

RE: SEE THE OGBONGE GIFT WEY ALIKO DANGOTE GIVE PEOPLE FOR HIS DAUGHTER MARRIAGE.

in #naijapidgin8 years ago

Na only for nollywood rich man pikin dey marry poor man pikin o. And I feel say dem dey see themselves marry because of their circle of friends. Na rich man dey befriend rich man. Dem get where dem dey meet.

Sort:  

Dem really get where Dem dey meet my brother. God go help us.

Coin Marketplace

STEEM 0.06
TRX 0.28
JST 0.048
BTC 73390.07
ETH 2159.22
USDT 1.00
SBD 0.50