You are viewing a single comment's thread from:
RE: NAIJAPIDGIN HOTSEAT EPISODE 3 WITH MIMY
@naijapidgin, I troway salute give una.
@mittymartz, carry go... Nothing do you
Correct babe @mimy, your tori funny no be lie, and that advice wey you give, I don catch am.
Chai, I don see where I go dey yarn for pidgin