You are viewing a single comment's thread from:

RE: SEE THE OGBONGE GIFT WEY ALIKO DANGOTE GIVE PEOPLE FOR HIS DAUGHTER MARRIAGE.

in #naijapidgin8 years ago

Naijapidgin, make una no bring this kind news come my domot again, na watin? Gbedu don finish b4 una dey come tell me, how i wan come take get my package na? Wen una for tell person say gbedu dey ooo, make una go collect una own oo, somtin don finish una dey come tell me.... See as the tin dey pain me for this package wen pass me.....chei!

Sort:  

No vex next time we go let you know on time.

Coin Marketplace

STEEM 0.06
TRX 0.28
JST 0.048
BTC 72365.76
ETH 2116.57
USDT 1.00
SBD 0.45