You are viewing a single comment's thread from:
RE: NIGERIA PIDGIN CONTEST....#WETIN FRIENDLY ENEMY DON DO ME.
Woman wahala na wetin dey break so many friendships but no be woman cause am, na wetin man do in the name of woman dey cause the wahala.
Although the girl sef, fashi dat tin, no be ice-cream dey worry am, she just carry dat one do eye service; for her mind, she don comot eye for your side already. Na to turn am into reality wey she take do dat nonsense wey she do. You lucky sef, she do you favour as she comot your life so.