NIGERIAN PIGIN CHALLENGE. A proud Nigerian steemian
Image: I.J Hostel university of Nigeria Enugu Campus, Enugu, Nigeria
Image credit: my infnix hot 3 lite.. Edited by @ifechiworks
Finally i don show oo. To yan my own tori as it dey hot.
But before i yan my tori, make i first carry thanks give @ogoowinner who say make we yan this tori.
Steemit don better my life oo. No be child's play at all. Nah @ogoowinner namesake @ogochukwu carri me enter here. The true be say for eveybody wey enter here road no smooth for am
Make i tell una the truth nah when i dey without money @ogochukwu walker come say make i start to dey write. When I come write two poem finish He then come help me open steemit account say make i post wetin i write there.
Nah sote i carry myself enter steemit begin to blog oo. But still like a warri boy wey i be i no believe say it dey real till @ogochukwu call me one day show me how he take collect him own money.

This is @steem-africa and am here to help build Africans in every way I can. Your write up has met our standards and we have up upvoted and resteemed your post... You can also follow our trail on Steemauto to help give better rewards to Africans
Weldon
I greet you oo