You are viewing a single comment's thread from:

RE: Africa; The Place Where Dem Born Pikin Of Civilization (In Nigerian Creole: Pidgin English)

in #pidgin-english8 years ago

If you check am well sef, you go notice say we carry glory enter steemit.

I swear. D glory no be small oo.

i no sabi say u sabi speak #pidgin-english like dis

Omo, na we get pidgin naa. Pidgin make sense die.
I troway salute give you bro. Ur ministry go move to permanent site

Coin Marketplace

STEEM 0.06
TRX 0.32
JST 0.059
BTC 67276.05
ETH 2041.19
USDT 1.00
SBD 0.48