THE Talking Guy

in #steemitnigeria26 days ago

Why u dey cry for my opinion? He be like them give wife cos what de hell. I dey highly kinikan kinikan, but u no dey opinionated na, but u go fit talk about another club. Hypopo, he is opoponated. Tottenham. E reach Chelsea own, he no know wetin to take defend again, na then he remember say I get onions afar. The English wan wound me. He go explain tire; onions wey don spoil.

Why you carry like gala abi person wey carry gala de look for people wey go see na? Shebi he do giveaway give that day, he dey form patriotic Chelsea fan. Now, he no fit withstand the heat again. Na ur head I take carry? Y e dey pain u? GALA wey big pass Gallagher.

Use, e no dey quick full; face your club. How ur babe na? Na weytin I wan ask you. You go tell me if them de hawk gala for night. But wait oo, why jie Carragher dey para na? Baba say make players no sign for Chelsea.

freewrite.png