You are viewing a single comment's thread from:
RE: #Rebirth......Journey so far as a reborn artist..Still need your help...#Help #Steemian.
Boss @surpassinggoogle I hail you gidigba. I no know say you sabi drop pidgin like this o. The tin just they sweet me as i dey read the strong pidgin wey you dey nack.
I believe you boss.... Keep the ball rolling, I don already join the steemgigs discord channel and I don vote steemgigs for witness.
I believe say one day we go soon reach una level for the community. But right now we gat pay homage to the bosses them
Greeetings @surpassinggoogle