Sort:  

@ponmile judgement style too bad o,e over harsh sef. Y d mata need enuf sense to handle na say, smtms e no dey b as we take dey see am...so me no agree at all o, castration too harsh abeg. Wetin dem go do old women weh dey harass under-age bois too? Dem go remove dia p***y too?

Coin Marketplace

STEEM 0.06
TRX 0.32
JST 0.062
BTC 67215.18
ETH 2054.02
USDT 1.00
SBD 0.48