You are viewing a single comment's thread from:

RE: Naija pidgin challenge: Make una tell us why una like Steemit

in #npc8 years ago

Omor this your yan go well, accept my condolence based on your uncle death, i dey sure say you been love the man well well.

I stand gidigba for this challenge them.

Sort:  

Thank you. Oya make we run de paro.

Lol, sure things

Coin Marketplace

STEEM 0.06
TRX 0.31
JST 0.058
BTC 71697.57
ETH 2188.19
USDT 1.00
SBD 0.50