You are viewing a single comment's thread from:
RE: PIDGIN CHALLENGE-MY TWIN NA ONE SURE GUY WEY I DE ROLL WITH AND WHY I LIKE STEEMIT
As in...... Too identical......abeg, make we give ourself code ooo..... If i jam u for road and i say (boss) and u no reply ( chairman), i b don know sey na ur twin i jam b dat. (Lol)
Hahahaha no wahala boss