You are viewing a single comment's thread from:

RE: PIDGIN CHALLENGE-MY TWIN NA ONE SURE GUY WEY I DE ROLL WITH AND WHY I LIKE STEEMIT

in #npc8 years ago

Boss how far na? One of una suppose no get beerbeer na una resemble each other die

Sort:  

Hahahhahah baba e no for legit na

As in...... Too identical......abeg, make we give ourself code ooo..... If i jam u for road and i say (boss) and u no reply ( chairman), i b don know sey na ur twin i jam b dat. (Lol)

Hahahaha no wahala boss

Coin Marketplace

STEEM 0.06
TRX 0.28
JST 0.048
BTC 66227.96
ETH 1946.05
USDT 1.00
SBD 0.50